Agoo!! Ghana!
Charliee, if you no dey Cape Coast right now, dier you dey miss all de action oo! De Avengers of academics from all over de country dey converge for Cape Coast for dis NSMQ 2024. E start proper for 14th October, and di Prelims wey stretch go 17th October be all fire! 🔥
So far, e dey show say ebi true oo, "many are called, but only few go survive." Now, di battle line don shift! 81 schools dey lock horns as de One-eighth Stage don kick off from yesterday, 19th October wey ei go continue to 21st October. Di contest no be beans at all, de schools wey show face no dey take any chances. Na Cape Coast turn hot ground oo!
Di way schools dey move demselves, you go see say dis no be just classroom quiz. No, dis one be “Clash of Titans” for brain work—proper hot brain display. ⚡ Ebi survival of di smartest now—strategy, adrenaline, wey speed all dey inside. Each contest, three schools dey go head-to-head, but only one go fit go quarters!
And trust me, de suspense? E no be here! Di schools wey lose sef, you go see tears for dema faces. Jubilation for some, heartbreak for others. 💔😩 Right now, all eyes dey shine, cos di Quarter-final Stage and Semi-final Stage go happen for SGS-Auditorium, wey di grand finale go land proper for New Examination Centre (NEC).
Some dey shed tears
So who go carry di trophy go house? Who go chop bragging rights? Di anticipation no be small, cos di real gladiators of academics dey sharpen dema swords for di next battle. NSMQ 2024 be full thriller oo. You no go fit blink, cos ebi real academic battle for Cape! 👑🔥
Charlie, if you dey no watch di One-eighth Stage contests, you for connect quick oo!
PLUS! GOIL NSMQ FILLA don land proper with all di kokonsa and behind-the-scenes vibe! If you wan get di juiciest gist, wey dey make waves, and all de gbas gbos for this year’s NSMQ, dis be your one-stop filla central! No be only de action on stage we dey give oo, we go spill all de tins wey dey happen backdoor—di secret strategies, di wahala wey schools dey face, and di joy or heartbreak wey dey follow each round. 🔥
suspense and nail-biting soorn!.
Charlie, shine your eyes and grab your popcorn cos dis GOIL NSMQ FILLA genre go blow your mind. You no fit miss am! Stay glued as we dey unpack de real drama from Cape Coast to di New Examination Centre (NEC) for de grand finale! Dis one no be beans! 👀
GOIL Super XP be premium fuel wey get two types—RON 95 and RON 91. E get XP3 additives inside, wey dey make your engine run smooth smooth plus e dey save fuel. De best part be say, di RON 95 dey sell for same price as regular fuel, so you go fit get premium quality without paying more. E fit work for all kinds of cars, whether big or small, or even motorbikes. GOIL dey push eco-friendly fuel too; to make we save di environment while we drive!